Veteran Nigerian singer, Charly Boy, has said that his marriage has lasted for 45 years while lamenting the rise in failed marriages.
Speaking on Tuesday, September 5, via his X (formerly Twitter) handle on how he stays committed to a cause especially when it’s an important one, said: “As many marriages just dey crash anyhow, I woke up dis morning to realize say I don tanda for one place with one woman for over 45yrs.
As I come turn to an over Loyal Obidient lover, I come see say I fit die for a person say because I believe in him and all the words wey dey comot from him mouth. I no even mind say I dey worship am like Jesus.”
“My People, Abegi make una help me, am I really normal, or my Mumu worse pass?