Entertainment

“Wetin love no go cause” – Nigerian man raises bar as he uses hands to control fan for his sleeping girlfriend (Video)

The video quickly went viral, with many people sharing their thoughts. Some people even called him the “boyfriend of the year.”

Watch the video below:

@zubby2f_

Real men love and protect their women 😍❤️ #love #relationship #zubby2f #fyp #viral

♬ original sound – zubby2f

Read some comments below:

super pascal said, “make sure u take good care of her for her future husband.”

Japito Man said, “nobody dey plan to use him girlfriend do ritual, sometimes when u don reach baba side no going back u must give what there ask for.”

sureNonny said, “na when she no wake up you go understand say sleep over is dangerous.”

Nonzzykiss said, “I no fit use girl way I love do ritual oo but me still no say we go soon break up.”

Ryan said, “This one you carry kanayo kanayo red fan they blow her air abeg, I no get money for candle night.”

Hauser said, “Single boys and gals go say the girl lock am.”

Raymond said, “As my babe Dey the sweet me, I go come the reason ritual. Tufiakwa.”

Big Jarz said, “naso That guy take play with he own for morning ooo,before he do watin he wan do.”

tata said, “this is my guy that guy go dey fan me when l dey sleep if light no dey.”

chiomabliss said, “single people go think say na jazz”.

Harryglobal said, “aswear my man I no dey joke with my own dem never born who wan harm her ”.